Popular Instagram comedian and singer, Broda Shaggi has released a new single titled “Star” featuring Asake.
With production credit from Tuzi. Broda Shaggi continues his music career with songs which has dominated the airwaves.
![Broda Shaggi ft. Asake – Star [Lyrics / Official Video]](https://www.naijanewsgist.com/wp-content/uploads/2020/06/Broda-Shaggi-ft.-Asake-–-Star.jpg)
Broda Shaggi ft. Asake – Star Lyrics
[Producer Tag]
Along came Tuzi
[Verse 1 – Broda Shaggi]
Today na today
I go talk am o
Wetin I face before I make am o
One nicker and one shirt o
Hustle everyday make I fit chop o
Because man gats chop
No be superman
Mama dey, brother dey, papa no dey
(?) use me do yanga
But I no send
I dey pray and fast
Cause I believe in better days
Say one day I go make am o
Say I believe in better days
Say you sef go make am o
[Chorus – Broda Shaggi]
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
Laye mi
I’m be superstar
Laye mi
I’m a superstar
Laye mi
I’m be superstar
Yee eh yeaa
[Verse 2 – Asake]
Make I tell you my story
(?) no get money
(?) na so so trouble
Yeh yeh
Wetin I come dey sing
All my guys wey dey follow me
I no dey pop slow
Them unfollow me
Them no know say one day go come
Blessing go dey follow me
Omo ologo
Emi Mr money
Omotosan
Go ask me for your own
Oni mi lon ko
For Yankee for Naija
Oro mi lon so
[Chorus – Broda Shaggi]
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
I’m a star
Laye mi
I’m be superstar
Laye mi
I’m a superstar
Laye mi
I’m be superstar
Yee eh yeaa
[Outro]
Milla Mix
Along came Tuzi
Read Also:👇🏾
Rayshard Brooks shooting: Trump says police not being treated fairly
Veteran Nollywood actress, Sandra Achums, appreciates God as she turns 47
Premier League confirms one positive Coronavirus test in latest phase of mass testing
Regina Daniels cries out as Covid-19 prevents her from travelling abroad to have her baby
Amara La Negra shows off her banging b*kini body in s*xy new photos
Cardi B goes p*ntless to show off her peacock tattoo makeover
Rapper, Lil Wayne moves on with another plus-size s*xy model (photos)
Actress Rosy Meurer flaunts her hot body in a se-xy one-piece swimwear